
Kizz Daniel Pak N Go Lyrics
Hey!
Yo yo yo
Krrr....
Baby girl you fine, you fine
Biko baby kanye wu (kanye wu)
Shey he no dey tire you ni OK
Many many people deu available ey, for you
If you call her pretty womant she say she no like am
Biko pack N Go ye eh ehe
And if you buy her toyota she say she wan honda, Biko pack N Go
Pack N Go
Olomoge bigi bigi (bigi)
When will you marry ? yeh
Until your body touch your belle o
Wey man no wan collect
Take am easy o yeh yeh
So if you buy her insiewu and she say you no buy shawarma Pak N go
And I you buy her okrika and she say she want the Gucci o Pak N go
Pak N Go
Hey! cutie cutie better
Jowo jowo lomo
Obe to dun owo lo pa oo
As you dey mqke the muller keep some for your baby
Make she no follow Alakigbo, Alakigbo no get toyo
So if you buy her insiewu and she say you no buy shawarma Pak N go
And I you buy her okrika and she say she want the Gucci o Pak N go
Pak N Go
- 1 Jaho
- 10 Yapa
- 11 Fvck You
- 12 One Day
- 13 Find A Bae
- 14 Padi
- 15 Chana
- 16 Pipa
- 17 Hook
- 2 Ada
- 3 Boys Are Bad
- 4 We Wan Comot
- 5 Aii
- 6 Pak N Go
- 7 Need Somebody
- 8 Tempted To Steal
- 9 Chek