Adekunle Gold Part No Dey Stop lyric

Part No Dey Stop

Adekunle Gold Adekunle Gold
15 March 2023
9

Adekunle Gold Part No Dey Stop Lyrics

[Intro]

It's kel-p vibes

 

[Verse 1: Adekunle Gold]

I’m not moved by what I see

I know who I be, I just want my peace

Make money eh

I go get everything I need

In my own timing

Koni kọja mi

Koni delay

So many people deny

Oluwa don co-sign

Can’t believe this is my life

Everything come align

They looking me so surprised

Shọmọde lo dun bayi

I know it's hurting your pride

Believe me I don't mind

 

[Chorus: Adekunle Gold]

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing

 

[Verse 2: Zinoleesky]

See me I no dey worry 'cause oluwa don co-sign me

I no dey put mind for wetin no concern me

Kind of slow but I'm always on timing, ahn

See my eyes don see many thing ti mi o gbadura f'ota mi

If you still dey hate, you need therapy

Good vibes, no bad energy, oh, ahn, yeah

Aje, ti n ba jade tan

Aya wọn a ja

Ti n ba ti fẹ mule na banger

Me wey I don high on paraga

How I go get time for wahala?

Find one girl wey fine like Rihanna

Spending like Obi Cubana

Leave acting for Tony Montana

Original not made in China

 

[Chorus: Adekunle Gold]

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending (Plenty Spending) like it’s nothing (Like it's nothing)

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing

 

[Bridge: Adekunle Gold, Zinoleesky]

Ọrọ aye mi ko ma le

Ma lọ Cali or Paris

Go again another day

Kilo fẹ Richard Millie or Patek?

Wo currency lọwọ mi

The real shit no fugazzi, no fugazzi

In tha club, turn it up (Turn it up)

Oluwe mawe, oluwe mawe oh

Oluwe mawe

 

[Chorus: Adekunle Gold]

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending (Plenty spending) like it’s nothing (Like it's nothing)

Party no dey stop, when we pop

Yeah we up

Plenty spending like it’s nothing




Comments

Other song(s) of Adekunle Gold

Adekunle Gold
Adekunle Gold
Adekunle Gold
Adekunle Gold
Adekunle Gold
Adekunle Gold

You may also like these lyrics

00:00 00:00