Me I want to talk o (Me I want to talk oh)
Back in day when me and mama dey suffer o (I been dey suffer)
People talk shit them talk say I no go make am oh
But see me now I’m a shiny star you know yeah yeah
Kekere la tin m’oba (Abeg no listen to nobody)
Irukere owo la fin m’joye (Abeg make you follow nobody)
Oba ni mi laye arami o
Everybody na king for im lane
Everybody and king for im lane
Say
Pekele old man is
indebted tubers come Your baby is healthy
It’s Been a long time coming long time coming
Searching for me for pandemic
And me I be looking for money since I was sixteen
Now you think that I be joking
But i no get am for things wey dey been think
Money matter be the main thing
Live my life live my life like king
King king wey I be
Ah
Awon kan waye won wa gbowo
Awon kan waye won wa sise
Awon kan sise ko sise
Ori mi maje sise fun onise
Awon kan waye lati gbowo
Awon kan waye lati jaiye
Ko ma ma saye aiye ka’ye
Na money gangan be the main aiye you know
Na wetn you know you know
Yeee
Wetn you no know you no know
The old
man is in debt .
If you have a child, you will
pay . You better wise up padi o You better wise up padi o You better wise up padi o You better wise up padi o You better wise up padi o You better wise up padi o You better wise up padi o