Davido AWAY lyric

AWAY

Davido Davido
31 March 2023
18

Davido AWAY Lyrics

Shekpe
Away o
I'm on my way o
Lati jaiye o

I know they want to see me fall (hmm)
But I dey stand fit I no dey fall o (hmm)
Won kpe mi l'ọmọ baba olowo
If don't know make you ask adugbo (adugbo)

Gbẹdu dey body, I've doing this e don tey o
Ibanujẹ o ko ma ṣe wa sọdọ wa rara
Whatever you do, hope sey you dey make the raba
I no get time for wahala
I dey Ibiza
Away o
I'm on my way o
(Yeah I'm on my way)
Lati jaiye o
L'alẹ Friday o
(Ibiza)
Ṣe'wọ mọ way o (uh-uh)
I'm on my way o
Lati jaiye o
L'alẹ Friday o
(Ahn-ahn)

Fifty-fifty we go share am I no like ojoro
E no get as you go do am I go know your kọrọ
I geti ọpọlọ, even when shayo
Maa f'ẹsọ jaiye, maa da mi duro

Gbẹdu dey body, I've doing this e don tey o
Ibanujẹ o ko ma ṣe wa sọdọ wa rara
Whatever you do, hope sey you dey make the raba
I no get time for wahala
I dey Ibiza

Away o
I'm on my way o
(Yeah I'm on my way)
Lati jaiye o
L'alẹ Friday o
(Ibiza)
Ṣe'wọ mọ way o (uh-uh)
I'm on my way o
Lati jaiye o
L'alẹ Friday o
(Ibiza)

Away o (away)
I'm on my way o
(Yeah I'm on my way)
Lati jaiye o (jaiye)
L'alẹ Friday o
(Ibiza)
Ṣe'wọ mọ way o (wo-wo)
I'm on my way o (my way)
Lati jaiye o
L'alẹ Friday o
(Ahn-ahn)

Fifty-fifty we go share am I no like ojoro




Comments

00:00 00:00