Davido FEEL lyric

FEEL

Davido Davido
31 March 2023
18

Davido FEEL Lyrics

I be on the phone
Calling you tonight
I won make you show
Make we no dey fight
I no wan sleep alone
Wanna hold you tight
Water full my eyes
But I'll be alright

Forever
On my laptop (ayah)
O maa gba, o maa kẹ'tan
Ibebe idi e, mo maa ṣi tan o
Sey dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Sey dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go

I've talking to myself
And I no even notice
Shey na me feeling like a zombie
She dey shoot like Chuck Norris
The way she put her body down
You got mе falling truly
I just [?]
Wanna see you now

'Cause I be on the phonе
Calling you tonight
I won make you show
Make we no dey fight
I no wan sleep alone
Wanna hold you tight
Water full my eyes
But I'll be alright

On my laptop (ayah)
O maa gba, o maa kẹ'tan
Ibebe idi e, mo maa ṣi tan o

Sey dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go
Sey dem go feel it
Dem go run it down
Dem go hold it
Dem go

Ahn ahn ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn
Ahn ahn ahn ahn ahn ahn




Comments

You may also like these lyrics

00:00 00:00