Erima, je ka jo ko po tua
Make you no go relent
The you ju'badi improper
Ṣe you want to collect
You no I get the connect
Ẹlẹ your body na fire o
Carry fire wey fit [?] my tyre o
Call all my man dem make dem ball out
Tonight I want to call her
Igbadun is important
Igbadun is important
You no see we are crossing borders
The magic we dey chun am
All of my guys are ballers
No Ballo for my corner
They can't tell me nothing
They can't match my energy
Balling na normal thing
Cruising Aston Martin
All of the blessings wey dеy come my way
(Wey dey comе my way)
They are all on God