Falz Girls Feat Patoranking lyric

Girls Feat Patoranking

Falz Falz
04 December 2019
352

Falz Girls Feat Patoranking Lyrics

[Hook: Patoranking]

The party no go nice if girls no dey (If girls no dey)

The party no go nice if girls no dey (If girls no dey)

The party no go sweet if girls no dey (If girls no dey)

The party no go soft if girls no dey (If girls no dey)


[Chorus: Patoranking]

Theresa (call am)

Amaka (call am)

Jenifa (call am)

Abena (call am)

Adesua (call am)

Kafaya (call am)

Amaka (call am)

The party no go nice if girls no dey


[Verse 1: Falz]

The party no go tap if na sausage fest

Lai lai it cannot make sense

I for call chichi, she too like mulla

Oh boyyy, that ikebe super

Nathalie say she fit bring rice cooler

Say she go come if she book her Uber

But Shade say she can get here sooner

With all those her friends wey dey burst medulla

I dey calculate based on spending

Everybody message dey for pending

Shayo don dey fridge oh e plenty

Omo this you self don dey for engine ()

If anybody form swagger (No time o)

Tell dem make dem jump okada

Na party i dey do I am not their father

And I am not the Lagos State Governor either


[Hook: Patoranking]

The party no go nice if girls no dey (If girls no dey)

The party no go nice if girls no dey (If girls no dey)

The party no go sweet if girls no dey (If girls no dey)

The party no go soft if girls no dey (If girls no dey)


[Chorus: Patoranking]

Theresa (call am)

Amaka (call am)

Jenifa (call am)

Abena (call am)

Adesua (call am)

Kafaya (call am)

Amaka (call am)

The party no go nice if girls no dey


[Verse 2: Falz]

The party no go nice if booze no flow

Yeah, fine girls and juice don go

Wetin we go do if this babes no show

3 hours now dem don dey go slow

Excuse me who get motor?

Come and reverse the person wan go

Hello sir, who give you control?

You go need to bounce oh party don shoke

I don talk dress code all man  sabi

You still wear nonsense come my party

Bouncer, stop hes not my padi

Italo mawa ti party ma pari

E go even help increase the space

Because we’re holding late for babes

Make sure say the boy leave the place

We don’t have oxygen to waste


[Hook: Patoranking]

The party no go nice if girls no dey (If girls no dey)

The party no go nice if girls no dey (If girls no dey)

The party no go sweet if girls no dey (If girls no dey)

The party no go soft if girls no dey (If girls no dey)


[Chorus: Patoranking]

Theresa (call am)

Amaka (call am)

Jenifa (call am)

Abena (call am)

Adesua (call am)

Kafaya (call am)

Amaka (call am)

The party no go nice if girls no dey




Comments

You may also like these lyrics

00:00 00:00