Iyanya Plans lyric

Plans

Iyanya Iyanya
24 March 2023
15

Iyanya Plans Lyrics

 It's Iyanyaaaaa

 I see love inside your eye

 But you say you don't roll like that 

 You dey form tough guy

 Ignoring my calls And you no dey call back

 E dey pain me gaga oh

 Pain me well well oh 

 

 You know sey we get plans 

 Big plans

 Memories we made in the past 

 Don't ignore that 

 True fact be say 

 I won know wetin dey for your mind

 If na love you truky dey find 

 Abi you won waste my time

 

 Oh my bebe

 My bebe

 Is it love you're looking for ?

 But e be likke say love is not enough

 Ahh you should let me know 

 If e don dey choke 

 

 Oh my bebe

 My bebe

 Is it love you're looking for ?

 But e be likke say love is not enough

You should let me know 

 If e don dey choke 

 

Tell me th koko,

All the time we spent, things we did

E don go

You dey find wetin you no keep for sokoto

You mean to say 

All this time you dey use me play football oh 

You carry me play tumboo

 

You know sey we get plans 

 Big plans

 Memories we made in the past 

 Don't ignore that 

 True fact be say 

 I won know wetin dey for your mind

 If na love you truky dey find 

 Abi you won waste my time

 




Comments

Other song(s) of Iyanya

You may also like these lyrics

00:00 00:00