
Kizz Daniel Eh God (Barnabas) Lyrics
Dear Father in heaven
'bout time to take over
E don tey wey I trouble you
Back donwn o lucifer
I no dey follow pastor dey beef imam
Father na Father
Say me I don busy my call
I want focus on you, houu on God
Aye e ole, feni to mo way
Eni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole, feni to mo way
Eni to mo way
Shey bo wun lomo
Me I get sense, I get God
I come first, I don boss
Plenty talk, plenty noise
Plenty people don con report
Me I get sense, I get God
I come first, I don boss
Plenty talk, plenty noise
Plenty people don con report
Ah, eh God o, no make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Ah, eh God o, no make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Dear Father in heaven
Sometimes I catch your blessings
E dey tey to show for face
E be like HIV
Church for club o
Gucci for cloth o
Land for 'port
Make dem no mind me yanga
Aye e ole, feni to mo way
Eni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole, feni to mo way
Eni to mo way
Shey bo wun lomo
Me I get sense, I get God
I come first, I don boss
Plenty talk, plenty noise
Plenty people don con report
Me I get sense, I get God
I come first, I don boss
Plenty talk, plenty noise
Plenty people don con report
Ah, eh God o, no make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Ah, eh God o, no make I fall
This one wey things dey cost
I still want to ball
I still want to tanotano
Aye e ole, feni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Aye e ole, feni to mo way
Shey bo wun lomo Barnabas
Comments
Invalid email
- 1 Pour Me Water
- 2 Addict
- 3 Eh God (Barnabas) 1.4K
- 4 Oshe
- 5 Burn
- 6 Lie 11.5K
- 7 Skin
Description
- Artist name : Kizz Daniel
- Album name : Barnabas
- Views : 1.4K