Mr Njang, PA Njang
Na who dong dash pong ééé
Foworufa baboukuo
Winner winner (winner)
I'mma bigger winner (ok)
Winner winner (ok)
I'mma African winner
Winner winner (winner)
I'mma bigger winner (ok)
Winner winner (ok)
I'mma African winner
Now no be na who don work hard oh
Na who don work pass wey go get de chop
If not truck pusher for don buy big house
With new the new mercedez and a porch
You go need to kiss ass or go dey ben nyash
Same time chop slap, so still on top
Nevertheless you still dey on top ...
With another man honey milk in your cup
So whatever thing wey belong to ceaser
We no dey giyam again to ceaser
First step na who go bringam
Kotopi don turn bush meat kfunyam
Destiny go delay but you no fit deny ohh
Wetin be my own ih no fit be your own ooh
That's I why I say, I'mma winner (a winner)
I'mma winner
I don leave the trophee (the trophee)
The trophee (the trophe)
I'mma winner (a winner)
I'mma winner
I don leave the trophee (the trophee)
The trophee (the trophe)
I'mma winner (a winner)
I'mma winner
I don leave the trophee (the trophee)
The trophee (the trophe)
Alright, yo I'm a fast guy
I'm all they over poverty
Burning callories and negativity
Making a way below the blue sky
Everybody wanna know on the inside
I'm on ma way to hell but I don't wanna backslide
In every disappointed, there is always a bright side
You should never talk about comp'tion with me