Limoblaze Desire lyric

Desire

Limoblaze Limoblaze
02 September 2022
118

Limoblaze Desire Lyrics

Aha aha
Oh oh oh
Limoblaze aha aha
Ogbemi gbesoke ogbemi
I nor dey lack nothing Kemi
You dey bless me on a daily
I get the way you turn me on
This thing wen I want go harm me
You save me from myself
It’s your intention
And all the pipo when e turn me off
E get the thing wen dem nor no
Your grace e go end discussion
Oh my God
Your command
I nor go move till you command
Me I go dey where you command
But I go run if you command

Ehhh
Na for Calvary you cover me
Ehhhhhh
In my highs and lows
You dey for me
You be my desire
Na you dey fuel my fire
January till December
Na you be my sustainer

Dodo di Dodo di
Dodo di da
Dodo di Dododi
Dododi da Dododi
Dodi dodi
Dododi da
Dodi
Dodi
Dododi da do do

Because say
Be like I win loto
Jehovah be the moto
You never leave me so low
Daddy you know
I go go wherever you go
Without him you’re nothing
Without you Lord I know nothing
You’re my mine you’re mine
You’re my redeemer you’re mine
You’re mine you’re mine

Praise the Lord
Hallelujah
Metche metche

Praise the Lord
Hallelujah
Regbete

Ehhh
Na for Calvary you cover me
Ehhhhhh
In my highs and lows
You dey for me
You be my desire
Na you dey fuel my fire
January till December
Na you be my sustainer

Dodo di Dodo di
Dodo di da
Dodo di Dododi
Dododi da Dododi
Dodi dodi
Dododi da
Dodi
Dodi
Dododi da do do

I don come
Make e or be like say I won fall
Because Baba pay the Ransom
I won sit down play the gon gon
I need to count on if the time come
Na my story my song
Make e nor be like say I won fall
Because Baba pay the ransom

Dodo di Dodo di
Dodo di da
Dodo di Dododi
Dododi da Dododi
Dodi dodi
Dododi da
Dodi
Dodi
Dododi da do do

Ehhh
Na for Calvary you cover me
Ehhhhhh
In my highs and lows
You dey for me
You be my desire
Na you dey fuel my fire
January till December
Na you be my sustainer




Comments

Other song(s) of Limoblaze

Limoblaze
Limoblaze

You may also like these lyrics

00:00 00:00