oh na na
hmm hmm oh
(Dream empire)
Pre-chorus:
thank God sey
man no look like wetin e don go through
ah ahnn
for this kind life
as you dey work and pray still dey double hustle
double hustle
Chorus :
sha ma waka jejeje oh
waka jejeje
waka jejeje
sha ma waka jejeje oh
waka jejeje
waka jejeje
Verse :
oh see I’m a fat man with the perfect God
He bless me with the perfect course
make you no shout like imperfect son
tau tan bani dake jor
when I be killing my shit since like ss1
buy las van perfect hop
always caping leave nuh my chamuko
now imma do this till thy kingdom come
and you go feel my song
cos I nuh write nonsense
and I just wan flex
cos my money stop nonsense
Chorus :
sha ma waka jejeje oh
waka jejeje
waka jejeje
sha ma waka jejeje oh
waka jejeje
waka jejeje
Bridge :
double hustle
double hustle oh
oh no no no
oh no no no
no no no no oh
no no no no
no no no no oh
no no no no no oh
Outro – Majeed:
Thank God
sey man no look like wetin he don go through
for this kind life
as you dey work and pray still dey double hustle
double hustle