Pheelz Ewele lyric

Ewele

Pheelz Pheelz
10 February 2023
10

Pheelz Ewele Lyrics

[Verse 1]

Omo this hustle make you dey reason things brother man

The kind of things wey go ginger you, give you wings

Omo dem think say we both dey the same plane

But dem no know say their own flight na economy

 

[Pre-Chorus]

They wan see my sorrow

Wo fe je kin koro

But thank God say man baff up

They for see my downfall

I live once I do yolo

You live twice to ba ni ko to

Wahala me I can’t talk

Ridimakulayo

 

[Chorus]

Ewele

Ewele, ewele

Case ita gbangba

Talomode, talagba

Ewele

Ewo lekpe, ewo Lekpe

Case Ita gbangba

Talomode, talagba

 

[Verse 2]

Omo, take me for instance oh

They just wan use me kan gbe kan so

Plan wey dey get na there business oh

I’ve been consistent on these stairs oh

But shori

Ode lo like

24/7 I'm on the grind

All their strategies but I don’t mind

I sharply stand and I turn on the light and turn up the mic ah

 

[Pre-Chorus]

They wan see my sorrow

Wo fe je kin koro

But thank God say man baff up

They for see my downfall

I live once I do yolo

You live twice to ba ni ko to

Wahala me I can’t talk

Ridimakulayo

 

[Chorus]

Ewele

Ewele, ewele

Case ita gbangba

Talomode, talagba

Ewele

Ewo lekpe, ewo Lekpe

Case Ita gbangba

Talomode, talagba

 

[Outro]

Yeah, sho ye?

Omode yi, sun mo bi

Sho ye?, nibo

'Cause omode yi le koko

'Cause omode yi le koko

'Cause omode yi le koko

Ridimakulayo




Comments

You may also like these lyrics

00:00 00:00