Selebobo Myself lyric

Myself

Selebobo Selebobo
30 September 2022
16

Selebobo Myself Lyrics

I know myself
So I can't lie to myself
Selebee


I go mma mma your baby
I go choko tok your baby
I go corner corner your baby
Chi

I know myself
So I can't lie to myself
Anyhow wey e be you know
I connot kill myself
You know sey me I don try (ok)
So me i'm living my best life
I stay away from bad vibes
Make I no compromise
A note to myself
 
Ogini n'eme gi?
Ogini n'afio? (ahhhhhh)
Ogini n'eme gi?
Try dey enjoy

I go mma mma your baby
I go choko tok your baby
I go corner corner your baby
Then I go mgbu mgbu your baby

Some times I fall
But I pick myself back up
Stil standing tall
Show me person wey never fuck up
Na Holy Father wey just de bless the boy
So thunder fire who say make I no enjoy
Pour rice and beans
Make you no forget turkey
Make you no foger my shayo
Make I no go craze oh (I no myself)
Call Adonis
Tell am my Igbo dey miss
Make nobody stop my cruise
Cause I no get time to lose

I know myself
So I can't lie to myself
Anyhow wey e be you know
I connot kill myself
You know sey me I don try (ok)
So me i'm living my best life
I stay away from bad vibes
Make I no compromise
A note to myself
 
Ogini n'eme gi?
Ogini n'afio? (ahhhhhh)
Ogini n'eme gi?
Try dey enjoy

I go mma mma your baby
I go choko tok your baby
I go corner corner your baby
Then I go mgbu mgbu your baby

Chale (chale)
Chale (chale)
Chale where my money?
Omo me I need am chale
Cus I wan enjoy myself

Wole (wole)
Wole (wole)
Wole where my money?
Me I no fit leave am wole
Because

I know myself
So I can't lie to myself
Anyhow wey e be you know
I connot kill myself
You know sey me I don try (ok)
So me i'm living my best life
I stay away from bad vibes
Make I no compromise
A note to myself




Comments

Other song(s) of Selebobo

Selebobo
Selebobo
Selebobo

You may also like these lyrics

00:00 00:00